Skip to main content

Status: Closed — this petition is no longer accepting signatures.

OYA MAKE WE COMMOT KATAKATA FOR PEOPLE-GOVERNMENT

OYA MAKE WE COMMOT KATAKATA FOR PEOPLE-GOVERNMENT

Closed — 37 supporters Verified

Final supporters

E
Eze E.
S
Someone
O
Oladoyin F.
O
Ogbodo G.
E
Eze u.
R
Ruth C.
O
ogbuke i.
B
Benjamin
D
Dumeje
J
Jennifer
+27 more
UO
Started by Uju Okeke 5 years, 11 months ago

De world dem dey beg for people-government wey be democracy sake of say e dey bring beta development. For de place wey people-government no dey, plus de body wey dey make am work, people dey suffer bad belle, dem dey use am put katakata wey dey make people fear. Katakata na bad belle wey fit cause another person dem physical, psychological, economical plus sexual palava for de place where dem dey. Any katakata against we brother or sister for any way be bad belle as we law dem talk say na bad thing both for here and for de whole world. As e be, we get beta interest if government dem no take iron hand dey rule, which dey bring bad belle for we people-government.

De things wey go make you know say bad government dey for we place:

  • E dey use soldiers well well for ordinary matter.
  • E dey put fear where media dem dey wey dey make we people suffer.
  • E dey make people dem dey obey oga for top pass we constitution.
  • E dey make katakata dey where opposition dey.
  • E dey carry position give im people wey no sabi wetin dey
  • E dey make government dem dey do things wey law no talk
  • E dey cause government dem dey fight against we people dem right
  • E dey make we people no dey put hand for politics matter as we suppose.

Katakata dey bring we people bad belle for we society. As e be, we follow May 18 Memorial Foundation dey beg United Nations make dem make May 18 every year, de day wey de whole world go dey use prevent bad belle wey government dem do against im people, to help commot anything wey be katakata for where our people dey.

Abeg o, beta people wey no wan katakata for people-government, make una sign dis ogbonge petition.

Updates

October 27, 2020

I have spent the last few nights reading through your personal accounts of how this intimidation has touched your own families. The silence from the authorities is heavy but it only proves how much they fear the truth we are uncovering together.

October 27, 2020

Seeing this momentum grow humbles me because I know how much my neighbors have suffered under these chains of fear. People are finally saying enough is enough and they refuse to be silenced by those who rule with iron hands. This energy gives me hope that we can actually force a change for our brothers and sisters.

17 Comments

B
Blessing Cunningham
5 years ago Featured

Make dem hear us throway dis bad government people becos we don suffer finish.

C
Chinedu Ortiz
5 years ago Featured

Too much katakata for this country abeg, we want better life not dis kain struggle everyday.

A
Adedoyin Sobiye
5 years ago Featured

Comments Uju Peace Okeke is well known to me and can't think of a better nomination to have a job well done, go girl.

A
Anonymous
5 years ago

Nigeria must be great

J
Jennifer
5 years ago

Supporting this movement!

O
Obianujunwa
5 years ago

Katakata must to comot for people-government

A
Anonymous
5 years ago

Better for Nigeria

A
Arinze Ikechukwu
5 years ago

We are in dear need of change