B Blessing Cunningham 5 years ago Featured Make dem hear us throway dis bad government people becos we don suffer finish.
C Chinedu Ortiz 5 years ago Featured Too much katakata for this country abeg, we want better life not dis kain struggle everyday.
A Adedoyin Sobiye 5 years ago Featured Comments Uju Peace Okeke is well known to me and can't think of a better nomination to have a job well done, go girl.
Make dem hear us throway dis bad government people becos we don suffer finish.
Nigeria must be great
Supporting this movement!
Katakata must to comot for people-government
Better for Nigeria
We are in dear need of change
We must move forward in this nation
I support
I support this movement
Make we join hand stop katakata for we country
Too much katakata for this country abeg, we want better life not dis kain struggle everyday.
Make Naija work eeee
We don't want katakata.
I care about this cause
Comments Uju Peace Okeke is well known to me and can't think of a better nomination to have a job well done, go girl.
We need to sign to end bad governance in Nigeria.
People wey no want make life better for people